Tatafo Headquarter

Ijaw vs Itsekiri Clash Don Give One Guy Serious Everlasting Çuťlăśș In̈ǰùŕÿ

Yesterday, Warri shake small as Ijaw vs Itsekiri wahala give many people high BP. Shops lock sharp-sharp, people rush go house, fear full everywhere.

But inside the kasala, one young guy [tribe withheld] chop serious injury wey go remain for him body forever.

According to reports,  some guys carry cutlass chase am, the cutlass land for him shoulder, tear reach the lower part of him hand. Bløød full ground.

This na why we dey always talk—crisis no dey ever bring better thing. Na tears, destruction and regret dey follow am.

Itsekiri, Ijaw, Urhobo—abeg make we love ourselves. Na only peace go fit build Warri. Make love lead, not fight.

Watch the video of the young guy for our telegram channel HERE.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

error: Content is protected !!